Home #SelahMusic #SelahMusicVid: Limoblaze | Gold | Feat. Ade Ehi

#SelahMusicVid: Limoblaze | Gold | Feat. Ade Ehi [@limoblaze_]

0
Limoblaze | Gold | Feat. Ade Ehi

– New Music Visual By Limoblaze Tagged Gold 

Highly rated gospel artiste and songwriter, Limoblaze shares a colorful visual for his fresh new single titled “Gold” featuring super act, Ada Ehi.

Limoblaze continues to push the AfroGospel genre across all borders and “Gold” is a song every lover of good music regardless of background would love to have on their playlist.

Ada Ehi also showed why she remains relevant in the MinDustry after years of staying at the top with her powerful vocal range.

SEE ALSO: Limoblaze Breaks Into US Billboard Afrobeat Songs Chart With “Jireh”

“Gold” is expected to be on his soon to be released “Sunday In Lagos” Ep he recently teased about.

Watch video below

Audio

 

Lyrics:

[Verse 1] I Look all Around
I no see anything
Wey go Hinder me
Cause the Love wey my daddy
Dey give on daily
Dey Ginger meDem wan give me the Dollar
(I say no)
Dem wan give me the Pounds Oh
(I say no)
Dem say make I sign am
(I say no)
Papa God, nar You I want Oh
E be Like dem no know say
You’re my Heart Desire
Anything wey Concern You
I no go Retire

[Pre – Chorus] Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
For this thing is
More than Gold

[Chorus] Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Space, Space, Space,
Space, Space

[Verse 2] This my Head, my Head
E Correct, E Correct
This my Name, E go Loud
E go Loud
Oya take a Picture
You and me Together
In the Nearest Future
Make you for Remember say

E be Everything
When I begin no Far
I go Carry my Jesus
I no go need your Car

[Pre – Chorus] I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
Oh this thing is
More than Gold

[Chorus] Even if bar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care for that your Dollar
Space, Space, Space,
Space, Space

 

Connect:

Twitter: @limoblaze_

Desalu Opeoluwa
Previous article#SelahMusic: Grace Orji | We Will Be Many
Next articleMake A Bold Personality Statement With Monique’s Line Of Exotic Fragrances!
Biochemist with an insatiable thirst for music, art and sport @__desalujr... fun all the way!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.